Pidgin Vibez

Arsenal Fit Carry EPL? Or Manchester City Go Spoil Am Again…

Pidgin Vibez

Show Notes

Arsenal don reach dat stage again… Wia everything dey depend on consistency… But one team no dey ever far… Manchester City 👀 For dis episode of Pidgin Vibez, we break down: Arsenal title chances City silent comeback Why dis season fit be different… or same heartbreak If you love football + real Naija storytelling… Dis one na for you #PidginVibez #Arsenal #ManCity #EPL #FootballTalk #NaijaFootball #PremierLeague #FYP #TrendingNow #FootballDebate

More from Pidgin Vibez

May 1, 2026

If persin dey pray… who give anoda man right to judge am?? But again… if na fake… no be persin go call am out?? VDM no hold back at all Tok true… you support am or e cross line??

Apr 30, 2026

Dis one no be story… Dis one na real life 💔 Person go commot house jejely… But he no reach house again…” Na so life just end like say e no mean anything Make we tok true… How many pipo dem go still kpai before e stop? How many hashtags we go trend before justice show? Today na him… Tomorrow fit be YOU 😳 Dis video na voice for pipo wey no fit tok againDis video na anger… pain… and truth about wetin dey happen for Naija 👇 ABeg I wan hear from you 👉 You still dey feel safe for dis kontri? 👉 If dis happen for your street, wetin you go do? 👉 Who you think suppose take responsibility? DROP YOUR MIND for comment 👇

Apr 25, 2026

Money come… But something bigger collect wetin remain. For this FINAL EPISODE of The Boy Wey Sell Him Shadow, everything finally clear. The deal wey Sani make don reach completion… and the price no be small. Fear spread… people fall… and darkness no gree go again. Full story dey drop for YouTube tomorrow 8:00pm #PidginVibez #NaijaStories #AfricanFolktales #HorrorStory #StoryTime #NigerianMovies

Apr 24, 2026

Sani think say na small deal… Na just shadow he sell… But that night… Everything change… This na trailer for one deep Nigerian horror story wey go make you think twice about the choices you dey make. Episode 2 dey available on YouTube( Pidgin Vibez) on 25th April, 2026 by 8:00pm 💬 If na you… you go still collect that deal? #PidginVibez #NaijaStories #AfricanFolktales #HorrorStory #StoryTime #NigerianMovies

Apr 23, 2026

If your mama dey die… And na ONLY your shadow fit save am… You go sell am? 😳👇 No lie… talk truth! #PidginVibez #NaijaTikTok #StoryTime #AfricanStories #ViralNigeria #HorrorStory Episode 1 go drop for YouTube (Pidgin Vibez) on 24th April, 2026 by 8:00pm

See all episodes →