
Show Notes
Omo⦠dis one no be normal gist š Nigeria don reach point where: Travel dey fear
Kidnapping don turn business Ransom dey decide who go live Families dey sell evri tin just to save their loved ones⦠But some pipo⦠no dey come back So make we ask ourselves: Nigeria really safe⦠or we just dey pretend? Listen, reflect, and share your thoughts.
Omo⦠this one no be normal gist š Nigeria don reach point where: š Travel dey fear š Kidnapping don turn business š Ransom dey decide who go live Families dey sell everything just to save their loved ones⦠But some people⦠no dey come back šÆļø So make we ask ourselves: Nigeria really safe⦠or we just dey pretend? š§ Listen, reflect, and share your thoughts. #Nigeria #Naija #Kidnapping #PidginVibez
More from Pidgin Vibez
If persin dey pray⦠who give anoda man right to judge am?? But again⦠if na fake⦠no be persin go call am out?? VDM no hold back at all Tok true⦠you support am or e cross line??
Dis one no be story⦠Dis one na real life š Person go commot house jejely⦠But he no reach house againā¦ā Na so life just end like say e no mean anything Make we tok true⦠How many pipo dem go still kpai before e stop? How many hashtags we go trend before justice show? Today na him⦠Tomorrow fit be YOU š³ Dis video na voice for pipo wey no fit tok againDis video na anger⦠pain⦠and truth about wetin dey happen for Naija š ABeg I wan hear from you š You still dey feel safe for dis kontri? š If dis happen for your street, wetin you go do? š Who you think suppose take responsibility? DROP YOUR MIND for comment š
Money come⦠But something bigger collect wetin remain. For this FINAL EPISODE of The Boy Wey Sell Him Shadow, everything finally clear. The deal wey Sani make don reach completion⦠and the price no be small. Fear spread⦠people fall⦠and darkness no gree go again. Full story dey drop for YouTube tomorrow 8:00pm #PidginVibez #NaijaStories #AfricanFolktales #HorrorStory #StoryTime #NigerianMovies
Sani think say na small deal⦠Na just shadow he sell⦠But that night⦠Everything change⦠This na trailer for one deep Nigerian horror story wey go make you think twice about the choices you dey make. Episode 2 dey available on YouTube( Pidgin Vibez) on 25th April, 2026 by 8:00pm š¬ If na you⦠you go still collect that deal? #PidginVibez #NaijaStories #AfricanFolktales #HorrorStory #StoryTime #NigerianMovies
If your mama dey die⦠And na ONLY your shadow fit save am⦠You go sell am? š³š No lie⦠talk truth! #PidginVibez #NaijaTikTok #StoryTime #AfricanStories #ViralNigeria #HorrorStory Episode 1 go drop for YouTube (Pidgin Vibez) on 24th April, 2026 by 8:00pm