
Show Notes
Omo… dis one na pain 😭💔 Chinedu love her die… but money no dey… And for Nigeria, love wit out money fit really survive? Dis story go make you think twice about relationship, struggle, and loyalty. Listen till di end and tell me… If na you… you go stay? Follow Pidgin Vibez for real-life stories, relationship drama, and deep emotional content wey dey hit home. #PidginVibez #NigerianStories #RelationshipTalk
More from Pidgin Vibez
If persin dey pray… who give anoda man right to judge am?? But again… if na fake… no be persin go call am out?? VDM no hold back at all Tok true… you support am or e cross line??
Dis one no be story… Dis one na real life 💔 Person go commot house jejely… But he no reach house again…” Na so life just end like say e no mean anything Make we tok true… How many pipo dem go still kpai before e stop? How many hashtags we go trend before justice show? Today na him… Tomorrow fit be YOU 😳 Dis video na voice for pipo wey no fit tok againDis video na anger… pain… and truth about wetin dey happen for Naija 👇 ABeg I wan hear from you 👉 You still dey feel safe for dis kontri? 👉 If dis happen for your street, wetin you go do? 👉 Who you think suppose take responsibility? DROP YOUR MIND for comment 👇
Money come… But something bigger collect wetin remain. For this FINAL EPISODE of The Boy Wey Sell Him Shadow, everything finally clear. The deal wey Sani make don reach completion… and the price no be small. Fear spread… people fall… and darkness no gree go again. Full story dey drop for YouTube tomorrow 8:00pm #PidginVibez #NaijaStories #AfricanFolktales #HorrorStory #StoryTime #NigerianMovies
Sani think say na small deal… Na just shadow he sell… But that night… Everything change… This na trailer for one deep Nigerian horror story wey go make you think twice about the choices you dey make. Episode 2 dey available on YouTube( Pidgin Vibez) on 25th April, 2026 by 8:00pm 💬 If na you… you go still collect that deal? #PidginVibez #NaijaStories #AfricanFolktales #HorrorStory #StoryTime #NigerianMovies
If your mama dey die… And na ONLY your shadow fit save am… You go sell am? 😳👇 No lie… talk truth! #PidginVibez #NaijaTikTok #StoryTime #AfricanStories #ViralNigeria #HorrorStory Episode 1 go drop for YouTube (Pidgin Vibez) on 24th April, 2026 by 8:00pm